Koker - Testimony

Песня "Testimony" - исполнителя Koker - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:24

Прослушано: 15

Клип к песне Testimony




Текст песни

Blessings follow me…
oh na na ye ye ye
ah.le le… me le le le ye
call me Mr koker
ah.le le… me le le le ye
Testimony l’a ma ma gbo
Many blessings go come my way
Testimony l’a ma ma gbo
Testimony go come my way
Cho' baby ooo
Gbo temi ooo
Cho' baby ooo
Gbo… temi… ooo
Moni ki lo seri t’alaye o seri?
ki lo seri t’alaye o se ri?
Wetin you dey do… wey man never do?
My love na one of a kind…
type google and you no go find
ah… baby girl lemme remind you
i’m solidly behind you
i’ll never deny you
my caring o ga ju
wetin i go do… nobody never do
Many many many people… many many many people
lopolopo many people… plenty plenty plenty people…
many many many people…
many many many people… many many many people dey wait for me
Testimony l’a ma ma gbo
Many blessings go come my way
Testimony l’a ma ma gbo
Testimony go come my way
Cho' baby ooo
Gbo temi ooo
Cho' baby ooo
Gbo… temi… ooo
she loves my raggae blues
emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed
call me when you are around
she loves my raggae blues
emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed
call me when you are around
Our love e go live forever… oleku
Your love dey give me fever… i’m missing you
missing you… i’m missing you.
imiss kissing you… i wanna be with you.
My love na one of a kind…
type google and you no go find
ah… baby girl lemme remind you
wetin i go do… nobody never do
koker bobo

Показать текст

Треки исполнителя

Give Them

Koker

3:03
4:14
Desire

Niniola,Koker

3:45
Awon Temi

Dice,Koker

3:56
Okay

Koker

3:32
Woman

Koker,Seaman

4:27
Give then

Koker

3:03
Do Something

Koker

4:14
3:50
3:35

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!